Гуру Песен Популярное
А Б В Г Д Е Ж З И К Л М Н О П Р С Т У Ф Х Ц Ч Ш Э Ю Я
# A B C D E F G H I J K L M N O P Q R S T U V W X Y Z

Frank D' Nero - Cure my craze латина | Текст песни

[Intro]
I wake up this morning. I wake
up this morning. I wake up
this morning. Hey this morning
hey.

[Verse 1]
I woke up this morning with a smile
on my face. See this
smile mein, I no wan erase. Everybody
see me, dem say I dey
craze. But dem no know say true-true
I don craze. The previous
night mayn, I know what I faced.
Every technically wey
she give me I laze. Even call on
me wey she give me I craze.
O’boy see sweetie, this one na
face to face.

[Chorus x2]
Madam, you must to cure my craze.
Madam, if you want me
and you we go race. Madam, can
I take you back home to my base.

Madam, so me and you just go dey
play.

[Verse 2]
You see this girl, you put a smile
on my face. Na wetin
wey you do me, see me I dey shakee.
I say I want you pass national
cake. Abi, you no know say na true-true,
no be fake. I dey
Jones, Sine Jones like say I dey
craze. My personality
dem say na psychiatric. You hold
my remote and when you
pause me I dey stay. You go cure
my craze, I say today na today.



[Repeat chorus]
Story-story, girl I say your
time don reach. Story-story,

the point wey be say this your
opko go finish. Cos the move
wey you move dey make my body to
dey move. Girl I no know wetin
and wetin wey you dey do you got
me on a cruise on a very high
craze. You dey show yourself
everytime and place. The
captian of my team, my palyer
of the day. You go cure my craze,

I say today na today.

[Repeat chorus]

[Bridge]
Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh.
I say na wetin you do me
oh-oh, oh-oh. Wey dey make me
dey off and craze for you like
this. Oh-oh, oh-oh, oh-oh, oh-oh,
oh-oh. Baby my head
dey turn around, around. Oh-oh,
oh-oh, oh-oh, oh-oh.
E dey do me like say if you leave
me I go die hey-ey.

[Chorus till fade]

Другие названия этого текста
  • Frank D' Nero - Cure my craze (1)
  • Frank D' Nero - Cure my craze (кизомба) (1)
  • Frank D' Nero - Cure my craze латина (0)
  • Frank D' Nero - Cure my craze [kizomba, best] (0)
  • Frank D' Nero - Cure my craze ( Kizomba ) ( by EXCLUSIVE ). (0)
  • Frank D'Nero - Cure My Craze [Kizomba, Zouk] (0)
  • Frank D' Nero - Cure my craze |dancehall/fitfamily| (0)
  • Frank D' Nero - Cure my craze | eee kz (0)
  • 4-3 Frank D' Nero - Cure my craze (кизомба) (0)
  • Frank D' Nero - **1**Cure my craze [kizomba, best] (0)
  • Frank D' Nero - Cure my craze ragga (0)
  • КИЗОМБА ! - [kizomba, best] (0)
  • Frank D' Nero ft. Timaya - Cure my craze (0)
Статистика страницы на pesni.guru ▼
Просмотров сегодня: 1
Видео
Нет видео
-